AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Believe Me
par
Johnny Drille
Retour
Paroles
What have you done to me I no know, oh yeah What have you done to me I no know oh Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family Oh baby o Been in love with you for days I don dey wait you for so long Sho mọ I'm crazy o Girl, I'm crazy over you Na wetin man go do to make you know Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand abeg delete me yeah Baby, baby, baby What have you done to me I no know, oh yeah What have you done to me I no know Believe me Believe me Believe me E gats be you I need you I need you for my family It must be you It must be you o Anwuli I need you I need you for my family Oh pretty, pretty My pretty pretty Make I give you my name Oya follow me let's go Bend down low Follow me make we go Oh pretty, pretty My pretty pretty Make I give you my name Oya follow me let's go Bend down low Follow me make we go Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand abeg delete me Wetin you wan believe if you no believe me I will not deceive do not deceive me And my love go pass the love you give me If I fall your hand abeg delete me yeah
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire