AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Oshe
par
Joeboy
Retour
Paroles
(Ayy) It's another day Wey I dey see your face I can't believe sey me and you go dey Nobody finna take your place Dem no fit understand the way you make me feel, ah Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh Anything wey you want, take, oh (Take, oh) You leave me I go frustrate, oh You be the remedy to ma headache, oh You make a brother man wanna feel alright (Alright) Bamijo Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le Fun mi lakan balé To ré-ré-ré-ré-ré-ré Shey you know you too confam Where you dey make I show your compound Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you Shey you know you too confam (Confam o) Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl, you got me feeling dumbfounded And I'm happy that I found you (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh (Oshé) Eh, (Oshé) eh (Oshé olomi oshé) Eh, eh, eh
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire