AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Nobody
par
HotKid
Retour
Paroles
[Intro] Dr Dolor Entertainment [Verse 1] One for the money Two for the boss Say your mini makaveli Themma know say Hotkid Gbona feli feli But say them no wan gree I say one for the money Two for the boss Say your mini makaveli Themma know say Hotkid Gbona feli feli But them say them no go gree [Pre-Chorus] Which kind gbedu I never drop Both Apala mo sing hip-hop When them see me them no fit talk When they see they gats shut up Which kind gbedu I never drop Both Apala mo sing hip-hop When them see me them no fit talk When they see they gats shut up [Chorus] Oya who dey form boss where we dey? (nobody) I say who be chairman Where we dey? (nobody) Who dey form king where we dey? (nobody) Who be honorable where we dey? (nobody) I say, who dey form boss where we dey? (nobody) I say, who be chairman Where we dey? (nobody) Who dey form king where we dey? (nobody) Who be honorable where we dey? (nobody) [Verse 2] Ahn ahn Tell me, tell me Who wan dey form boss? Daku fe sey shakiri wey no dey pompous Two seconds ta wole bayi everywhere just burst Je rap lenu like say like say we dey chop bons This is the level mr change Gbo gbo wan fe gba kilishi Ni gbati Chidinma Remi ni show Ofeya PC Obe mi oni please No do me like this Hotkid o ma ti blow O ma ti di celebrity Any little thing wey we do them dey complain Warn that your guy not to frustrate mem Eyeh I dey jeje for my lane Ojuelegba down to Costain Yea yea yea them complain Warn that your guy not to frustrate me Eyeh For my lane Ojuelegba down to Costain [Pre-Chorus] Which kind gbedu I never drop Both Apala mo sing hip-hop When them see me them no fit talk When they see they gats shut up Which kind gbedu I never drop Both Apala mo sing hip-hop When them see me them no fit talk When they see they gats shut up [Chorus] Oya who dey form boss where we dey? (nobody) I say who be chairman Where we dey? (nobody) Who dey form king where we dey? (nobody) Who be honorable where we dey? (nobody) I say, who dey form boss where we dey? (nobody) I say, who be chairman Where we dey? (nobody) Who dey form king where we dey? (nobody) Who be honorable where we dey? (nobody) I say Who dey form boss where we dey? Nobody! Who be chairman Where we dey? Nobody! Who dey form king where we dey? Nobody! Who be honorable where we dey? Nobody! [Bridge] One for the money Two for the boss Say your mini makaveli Themma know say Hotkid Gbona feli feli But say them no wan gree I say one for the money Two for the boss Say your mini makaveli Themma know say Hotkid Gbona feli feli But them say them no go gree [Outro] Milla Mix Jaysnyths on the beat
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire