AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Work
par
FreshMan5000
Retour
Paroles
#INTRO Aha Abeg oo Anybody here fit tell me how Person fit dey chop Without work Abeg Explain am to me I no understand #CHORUS If you dey talk Na talk you dey talk Na talk you dey talk Put the work in the work Work in the work Work, Work, Work Work in the work If you dey talk Talk you dey talk Talk you dey talk Talk you dey talk Put the work in the work Work Work Work Work, Work Work, Work Work, Work #VERSE I tell am say I like dat I tell say let a Gigga ride dat Shabi you don dey feel me cos my goons out Come give your body make I calm down? No She no believe me before Make a correct Gigga come dey walk in the dark I give am all I got yet she asking for more I give sotey I feel like na babe I employ #PREHOOK Am a break it down like dat Anything wey you get take am like dat Na church mind I dey use no dey clap back Love world no dey cost no be like dat Ina cho kiri cho I no fit see in the dark No common sense applied or na wisdom you lack I dey give you hand you dey reach for the arm I dey love you dey dodge oya chop and comot Ina cho kiri cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Ina cho kiri cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho #HOOK Oya make you dey work Bumb for your work Work in the work Ball for the work Oya show for the work Work Work Work Work Work Work Work Work Work #VERSE I tell dem make dem know I dey share the love and the world I no owe I dey check on brothers like a caring mother do No matter how you treat dem dem go still try to test you I no dey lose am anyhow Especially for person no know size of him shoe Don't wanna chase the green but you wanna get the tush You wish to get the girl Moulin Rouge I can make the rain fall down and it ain't gon stop Cos the nature is working with me I can make the gbedu drop on a rainbow strip And the Sun gon shine with it Ina Cho kiri Cho Bout to get me lost Ka ina Cho Thought you be my bro Ina na Cho Ina f**kimi up I belong to the recent chop You need to find work to dey chop #HOOK Ina cho kiri cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Ina cho kiri cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Cho Oya Make you dey work Bump to the work Run to the work Ball for the work Oya show for the work Work Work Work Work Work Work Work Work Work #VERSE If you dey talk Na talk you dey talk Na talk you dey talk Put the work in the work Work in the work Work in the work Work Work Work Work in the work If you dey talk Talk you dey talk Talk you dey talk Talk you dey talk Put the work in the work Work Work Work Work Work Work Work Wo-o-Wor Work Am a break it down like dat Anything wey you get take am like dat Na church mind I dey use no dey clap back Love world no dey cost no be like dat Ina cho kiri cho I no fit see in the dark No common sense applied or na wisdom you lack I dey give you hand you dey reach for the arm I dey love you dey dodge oya chop and comot #CHORUS Oya Make you dey work Oya Make you dey work Oya shake for the work Bump to the work Bump to the work Bump to the work Oya Make you dey work Oya Make you dey work Oya shake for the work Work Work Work Work Work Work Work Work Work #OUTRO
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire