AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Pull Up
par
FreshMan5000
Retour
Paroles
Yeah Soft babe O your Man Willo Tell me why you You uh You no dey when I pull up Right now Girl, I mean right now Tell me why Uh babe You noo oo You no dey when I pull up Right now... Yeah yeah yeah I dey for work no be holiday Settle more scores when I dey away yeah You dey read news non stopping You know what's popping Hunger to wole ba wa Na why I take off step into the scene My head no go change Even when I put am gold teeth To see the paper chasing even when I go sleep I gather to dey naija living with bestie Chai So as I dey roll Step in the benzo Sipping indo Playing Calypso Sentimental No dey mingle I go dey roll till I cash out the cheque I say na which kind of track to be like rat race Lockdown for this place I gather come back Now dem tell me say my babe no dey I don parra for this way. ey Tell me why you You uh You no dey when I pull up Right now Girl, I mean right now Tell me why you. uh babe You know oo You no dey when I pull up Right now Yeah yeah yeah Sometimes I ride slow Sometimes isi na erem I carry Olosho for street biri na bem Nna e konuko fa Far as say mula dey If I no get to chop now watin I gain As the street no dey sup Many men dey sleep Tie woman wrapper under blanket When no money Woman no funny See your bag for street that's the racket If you gat to chase the bag React like animal Go dey sell like anu ta Willo no dey sit under tree just dey drinki paraga Ya ka nji wey buru ga I be gone in July back in December Isi mu ku ga heavy nodding All the whole paper I dey go chase for you Tell me why you You uh You no dey when I pull up Right now Girl, I mean right now Tell me why Uh babe You know oo You no dey when I pull up Right now... Yeah yeah yeah yeah So as I dey roll Step in the benzo Sipping indo Playing Calypso Sentimental No dey mingle I go dey roll till I cash out the cheque I I I dey roll Step in the benzo Sipping indo Playing Calypso Sentimental No dey mingle I go dey roll till I cash out the cheque I dey roll Step in the benzo Sipping indo Playing Calypso Sentimental No dey mingle I go dey roll till I cash out the cheque I say na which kind of track to be like rat race Lockdown for this place I gather come back Now dem tell me say my babe no dey I don para for this way eh Tell me why you You uh You no dey when I pull up Right now Girl, I mean right now... Tell me why youuu babe You noooo You no dey when I pull up Right now Yeah yeah yeah yeah Why you You uh You no dey when I pull up Right now Girl, mean right now Tell me why Uh babe You noooo You no dey when I pull up Right now Yeah yeah yeah yeah I show you full moon of love You dey find stars... Ngwa nu
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire