AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Orobo (Remix)
par
Flavour
Retour
Paroles
Orobo hey,orobo hey She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome Orobo hey,orobo hey See,she make me want to touch her Gorodome ,Gorodome She be like Molue, e wo See backyard everywhere o You African lady,omo your baka na evidence o Dem dey call her heavy duty Me i dey call her every evening Make she report for ma bunk Everynight for our evening duty Omo l'omo yen o(Omo l'omo yen) Omo l'omo yen o(Omo l'omo yen) Omo l'omo yen o Bo lo *** she be my own model o Omo l'omo yen o(Omo l'omo yen) Omo l'omo yen o(Omo l'omo yen) Omo l'omo yen o Bo lo *** she be my own model o Orobo hey,orobo hey She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome Orobo hey,orobo hey See,she makes me want to touch her Gorodome,wanna take you home Ye mama anywhere she dey Go slow must to dey Cause her back side na vitafoam No go use am play if she vex na die o Cause she full ground like Gorodome Orobo hey na wetin they call am But omo na baby i call am Orobo hey na wetin they call am But omo na honey i call am Orobo hey na wetin they call am But omo na darling i call am I no go fit carry my orobo But sha we go marry Orobo hey,orobo hey She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome Orobo hey,orobo hey See,she makes me want to touch her Gorodome,wanna take you home Orobo kibokibo e They way you dey dangololo You get am for ololo aye Orobo kibokibo e Ifu du kugunu ke gunu Owu ke kwukwu mu me Nwata nwanyi a ra pu ta go Nwa nini nwa nini nwa nini e Baby *** na check am e Flavour and sound sultan e We don enter for your town eh So dey shake am up and down Orobo kibo ono ono ono ono Flavour and sound sultan e Ono ono ono ono Orobo kibo ono ono ono ono O ne ghi fe lufuwe ya Like trailer tyre o Orobo hey,orobo hey She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome Orobo hey,orobo hey See,she makes me want to touch her Gorodome,wanna take you home Orobo hey,orobo hey She just dey roll her waist like Gorodome ,Gorodome Orobo hey,orobo hey See,she makes me want to touch her Gorodome,wanna take you home
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire