AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Oppressor
par
Flavour
Retour
Paroles
Original rude boy Mr. Flavour Pon the dancehall Dem don’t know Kinkana no dey sour Khaki no be leather Okro no be soup O Kwanagida no be Marriage O My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine O Dem no wan make I drink water drop cup I'm covered by the blood eh That’s why anywhere we go They show me love eh Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor Oppressor Eh oppressor Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor I'm just a jolly fellow I no dey like wahala I do my thing my own way Dey your lane I dey my own lane O My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine O Dem no wan make I drink water drop cup I'm covered by the blood eh That’s why anywhere we go They show me love O Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor Oppressor Eh oppressor Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor Baby wey dey piom piom piom Your time don dey go go go go Johny wey no like em baby oh Another man go take your baby oh Driver wey dey go wa wa wa wa Sofly no go jam somebody Oga wey dey chop money Whistle blower don dey blow blow Eburu jee eburu naa So ndi oppressor Eburu jee eburu naa Nekwa so ndi oppressor My hand no dey So ndi oppressor Flavour nwa So ndi oppressor Kinkana no dey sour Khaki no be leather Okro no be soup O Kwanagida no be marriage O My life is better than All the people wey dey jealous me They want to take away my sunshine O Dem no wan make I drink water drop cup I'm covered by the blood eh That’s why anywhere we go They show me love eh Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor Oppressor Eh oppressor Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor I no mind dem, I no send dem Oppressor oppressor oppressor oppressor
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire