AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Jaiye
par
Flavour
Retour
Paroles
{Intro} Original Rudeboy Mr Flavour pon the dance hall Keep whining on the dance floor, ya don know Come on, okay, Come on, okay Jaiye Jaiye Heh Oyolima {Verse 1} My baby tomato o I like the way you dey whine o baby I like your sisqo dogado I like the way you dey roll o baby This your back make me dey hard o Na which kind of loving be dat o baby o? A dim sure I’m equal to the task o A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby {Pre-Chorus} Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea {Chorus} Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye Dekale Dekale ma ma Jaiye Akirikata bounce bounce to my jaiye A baby shake shake to my jaiye Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye A baby whine e whine e whine to ma Jaiye Akirikata dance dance to my jaiye Eita ma Eita ma ma ma jaiye {Verse 2} Egwe ji ya dance oh She dey make me wan kolo eh eh African woman shake baka eh Akiririkita boys dey want to throway e {Pre-Chorus} Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea {Chorus} Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye Dekale Dekale ma ma Jaiye Akirikata bounce bounce to my jaiye A baby shake shake to my jaiye Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye A baby whine e whine e whine to ma Jaiye Akirikata dance dance to my jaiye Eita ma Eita ma ma ma jaiye {Verse 3} Na wetin dey your back o Pancake or cuc*mber e baby o Ngwanu relax your mind o Mr. Flavour dey pon your case o baby Del B kuba the beat iyo A bi tu ka ukwu gi a to that oh baby {Pre-Chorus} Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Akpuru dey Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea Oya Sample yea Sample yea Sample yea Sample yea {Chorus} Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye Dekale Dekale ma ma Jaiye Akirikata bounce bounce to my jaiye A baby shake shake to my jaiye Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye A baby whine e whine e whine to ma Jaiye Akirikata dance dance to my jaiye Eita ma Eita ma ma ma jaiye Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye Dekale Dekale ma ma Jaiye Akirikata bounce bounce to my jaiye A baby shake shake to my jaiye Dekulu Dekulu Dekulu de ma jaiye A baby whine e whine e whine to ma Jaiye Akirikata dance dance to my jaiye Eita ma Eita ma ma ma jaiye Hehe
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire