AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Assembly Of Gods
par
Flavour
Retour
Paroles
Basket Duk Duk Duktor Get Up, Get Up Yeba Yewo, Yewo Yepa Boys dey for cave (Ye) Stripper dey stage (Ha) Hooker dey for babes (What) Nobody Complain (Cheii) Nobody need to vex Omo no cause for rage (Omo no cause oh) Oh papa carry yellow sissy like him daughter age She treat am nice Him don be customer tey (Tey, tey) I leave my friends wey be bad influence called Omah Lay (Baller, baller) Una no get the memo Today na my day (Na today oh) So kilamashey (Ye) Get up and spray Show them say paper dey Shey they think say na play Na so male call my phone Say Folarin jeka pray Fresh out Give am extra money incase she's smoothie Make some smoothie, Incase she's cold Give am Hoodie We own Africa, we get goon Some dey Burundi (?) If you get money dey buy designer I fit employ Nicki Minaj and sack Rihanna I don't buy G-Wagon for enemies, I buy Sienna (?) Fresh Out This life na cruise oh If you rush am you go lose oh If you dey vex for your pocket Dey your dey make I dey my dey If you happy (?) I say my life na stress free Happy People dey live long oh (?) Mad lines over beats even doper Acapella Top tier versatility slash nobility slash lyrical ability Mad agility Lyrical panther F**k any senseless banter All hustling that's the mantra (?) You don't talk on a Friday Jumoke, Aliyah and Ekaette I fit no fine oh but paa dey Cos I'm living my life on a high way Omo for this life make you dey catch cruise Poco Lee no reach, I'm kiddwaya with the dance move Curfew na twelve, I dey commot for quarter past two Ahn Ahn Motivational Speaker Buchi go cast you Guys I dey counsel Girls I dey cancel Getting cheese, quick bread Something like a fast food Shori during the weekend Mo na nawo, mi le dasun Eeny, meeny, miny, moe Babc*ck abi Lasu Now Time is running out I guess It's time I step in An origin of a true MC begins Call me the King or call me the Kingpin Eze gburugburu Kind of the same thing And we out
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire