AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Bandana
par
Fireboy DML
Featuring(s) : Asake
Retour
Paroles
[Intro] P (P, p, p) [Pre-Chorus: Fireboy DML] But lowkey, all of them don dey notice I’m not joking, all my guys dem dem know me Since ‘06, I’ve been writing this story I no be OG, but if you ask dem, dem know me [Verse 1: Fireboy DML] I no dey blow trees Orin lo nyi mi lori Music chose me Just know this and know peace I dey lowkey, but I’m never lonely Sexy ladies, come whine fi me slowly [Chorus: Asake] Na the love wey I see, na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah And I thank the lord, I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2 Pac Midnight walkers, karashika Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) Oh coming (L’Eko) Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) Wey go foreign (Dey go foreign) Oshey Mr. Money [Verse 2: Fireboy DML] I’m never weak I never cease Till eternity, I’m on fire My legacy will not die My family is for life Where dem dey? Who dem be? (Awon da?) Dem go craze, dem go tire Dem go say, dem go say Dem no know wetin dey sup [Pre Chorus: Fireboy DML] But lowkey, all of them don dey notice I’m not joking, all my guys dem dem know me Since ‘06, I’ve been writing this story I no be OG, but if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem) [Chorus: Asake] Na the love wey I see, na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah And I thank the lord I dey go far Usain Bolt, mo d’aleba Shoutout si awon temi ninu Shitta Bandana lori bi ti 2 Pac Midnight walkers, karashika Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo) Oh coming (L’Eko) Mo gbe wan ni is coming’ (E yeah, e yeah yeah o) Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign) Wey go foreign (Dey go foreign) Oshey Mr. Money Dem never see me coming See me coming Mo gbe wan ni is coming Naija boy wey dey go foreign Wey go foreign Oshey Mr. Money
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire