AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Open & Close
par
Fela Kuti
Retour
Paroles
One, two, three, four This is a new dance called Open and Close We gon' sing, tell you about Open and Close I want to tell you a story (No be story o) Abeg, I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) E no be story o? At all, very very at all Very very at all, dey say e no be story o The tin wey e be, dem go tell us now I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) Wetin he be o (Ah, e be dance) Wetin e be o (Ah, e be dance) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) Open and close o (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Oooo, ah I want to show you how to do open and close All you have to do Is just open your arms and legs at the same time And close your legs and arms at the same time To the beat, like this: Open, close, open, close Open, close, open, close Open and close, open and close Open and close, open I want to tell you a story (No be story o) I want to tell you a story (No be story o) Wetin he be o (Ah, e be dance) Wetin e be o (Ah, e be dance) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Tell me wetin dem dey call am (Open and close) Put your leg and arm together (Open and close) Throw your leg and arm away (Open and close) Bend your yansh like Black man (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Eh, open and close o (Open and close) Open and close o (Open and close) Ah, ah, ah (Open and close) Eh!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire