AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Shayo
par
Falz
Retour
Paroles
Hey yea check check Falz the Bahd Guy in the building Hunn tiger update update lua Shayo na the best thing I know one girlfriend Her name na Khalifa Every girl for the hood Na hin be they beef her The reason na because say she dey date star Any time wey fight for the pain is the can star The babe too dey form o To ba so pe ma lo wa o Na that time she go come o Ti n ba lowo when I no get much o If she come my house she no go allow me to touch oh Mo ma a kigbe oh my gosh Omo yen baje gan To ba ya gbe ko ni flush o She go follow man inside Porsche I no fit complain Carpenter mi o le fi eyin yo iso Abeg who go save me The girl don enslave me Shayo na my saviour For this girl misbehaviour Shayo na the best thing If your life don dey scatter Because you no get money Your girlfriends dey hater Na problem don dey plenty You know the way forward Shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo no dey disappoint person shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo no dey disappoint person shayooo Nothing can go better when you drunk The same goes and for the pain and the worry Mo wo mirror am looking like a 2004 kid But I swear you looking like you in your early 40s They say make I no too dey drink Oga which one Even for Chemistry alcohol na solution Ki ni n se o Make I enter center bi l Muson She say make I no touch am You be statue for museum What's up she talk say am fine o am fine o Comot clothe she talk say am shy o am shy o I come tell her say I dey bring another person here It's a threesome me you and Jack Daniel Emi ati Chinko jo o Chinko eyes low Baby to wo pink ni mo bi i pe I go batch o O da bi l Calo Rozzi ati Coda She dey whine slow Gimme all the posi in the club Me I want show yak yak yak Lf your life don dey scatter Because you no get money Your girlfriends dey hater Na problem don dey plenty You know the way forward Shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo no dey disappoint person shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo shayooo I tell you make you shayo shayooo Shayo no dey disappoint person shayooo Shayo no dey disappoint Although brother shayo na b*st*rd o such a b*st*rd Last time I indulged in some hot drink I spend ma last card o They warned me I never answered I told them 'I like when I am pampered When them come ask me if I need Fanta I said national anthem is three stanza what is that Yea I dey see five star I dey think say my car e be big tanker I dey see LASTMA I dey kiss Sandra I dey tell people say I go beat bouncer And na my guys complicate the matter Three XO I was a disaster See this my story e get many chapter But I no really know wetin happen after If your life don dey scatter Because you no get money Your girlfriends dey hater Na problem don dey plenty Shayo na the best thing Ehmm if you are in any situation Hmmm if things have tire you If life have tire you My brother just go to a bar Or go to a beer parlour And just hmmm You just have to Shayo Drink Responsibly my brother Don't drink like like a mad man Just drink like as if you have sense Even when you don't have sense Just pretend as if you have sense you know Ngwannu this life does not have second half Don't drink too much okay My name is Chinko Ekun God bless you
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire