AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Man On Fire (Remix)
par
Falz
Retour
Paroles
(Intro): Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Ta ta ta ta Hit Boi Idahams Bad guys in the building Ah ah ah ah E yeah e (Pre chorus): If you get too much dem go say you dey press o If you fine too much them go say u be gay o And If u hustle o dem go say you dey run street If you get to much dem go say u do jazz o But you say talk is cheap You know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay bill my bills But you say talk is cheap o You know say mouth must talk I no dey listen o Dem no dey pay bill my bills Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire (Falz): O make I know wetin concern you for inside Why your own you no dey mind Why your friends gather dey dey talk about Somebody child And small time you go find what you talk say you dey find Sho’ mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi (you see your life) Don’t say my name unless say all na facts And no dey call me there’s nothing to talk about I told you what I charge When you go sort am out If we go talk for phone na to tell me you drop alert Why you no dey satisfy when it’s not your life Oga Can you be more Christian than Jesus Christ (i wonder o) If you no gossip person matter, will you die Abi iwo o ri b’awa Shey n shine nibi bayi You know why?… I drink water and mind my business o That be my skincare routine o Here comes the man on fire Drink water and mind your business Use that energy for yourself Here comes the man on fire
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire