AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Victims
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
Paperboi Abeg But you know some kind times, when you go just dey Dey reason some of your guys them When be say you don lost from the struggle, you know Some of your guys when dey locked up When dey do maximum for reminder They just dey make you dey wan feel some type of way Yeah, feel at home no mean say you go enter kitchen Go open pot, serve food, my brother listen I no dey too smile, you suppose know the reason Half my squad don kpoof, remaining dey prison When we small, we no believe say e go hard like this Person go broke sotey e no go fit high like this You never chop, slippers don chop, head fry like this Do what I gats do because I no fit die like this But area get the way e be, unto police matter So na sense na him we take dey carry things waka Brand new iPhone x with second hand charger Your babe wan buy, no fear, I no go too charge her The last time when zone five burst enter jungle Two seconds, them don wear us government bangle According to them, all of us when sit down na thief Drop bar, give their oga, na once na him them shift Powered by Rubicon Project 'Cause at all, at all, e no be an option ’Cause at all, at all, e no be an option As we dey work so, make the money for pile up Bobo ball oh Ojote remind us, say no be only we dey find money oh As e dey be so, e no be a secret Say everybody na victim For the street, everybody na suspect Omo, the matter is complex, very too complex Blood stain my polo the day them shoot Kowo for mumu matter We dey where we dey chop owo They say he die person money unto transfer The matter pain me die, because na mumu bar For hundred dollar gift card, area fit shoot you Run go hide, two seconds them don root you If you no get money to pay or get collateral My advice, stay away from transfer matter I know boys for area when they no get joy They no wan know who dey right, their own na destroy They don clock 45, but dey their mama house Na everyday their family dey go settle SARS Girl cheat dey dey ask, what's the update Make I update you, make your boyfriend fly my gate? My area normally rough, forget baby I dey with my pampers incase they wan come pay me 'Cause at all, at all, e no be an option As we dey work so, make the money for pile up Bobo ball oh Ojote remind us, say no be only we dey find money oh As e dey be so, e no be a secret Say everybody na victim For the street, everybody na suspect Omo, the matter is complex, very too complex
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire