AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
The Erigma 2
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
For this market when we dey so Na when him goods finish, them dey see as craze oh I just gotta hustle for the money I got bunch of people wey dey always look out for me Some of them wanna see me rise Some of them wanna see me fall The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all Some of them wanna see me rise Some of them wanna see me fall The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all Who wahala naked follow no dey use English pray Oluwa sorry for me, ‘cause if this peace to spread.’ Na instablog, but popular rapper don shift him brain And if I die, rap for Naija no go sweet again F*ck the world, even though na me pr*ck go pain I don care, mhen them dey feel say I don sniff co**ine Or dey Warri garage for night, dey thief people chain But no, I dey studio dey pinch people brain I dey worry, forget pikin when devil train State of mind, omo I dey get who go ball- Dey watch p***hub inside church, hope say no vex But this pastor, na office he open with brain Na feel at home, na him make visitor go spoil remote No insult, but Erigga and M.I. na goat Sorry for area, they no fit dey wait for Jesus Still wait for us, so M after this chorus burst For this market when we dey so Na when him goods finish, them dey see as craze oh I just gotta hustle for the money I got bunch of people wey dey always look out for me Some of them wanna see me rising Some of them wanna see me falling The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all Some of them wanna see me rising Some of them wanna see me falling The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all People are tired of the talking Everybody know say money na action Everybody know say money na action People are tired of the talking Everybody know say money na action Everybody know say money na action Everybody know say money na action Yeah, we all know for school, before the long sleeve na the short sleeve Take your time, before the boss trips, now the boss trips Take your time, how many time a n***a lost sleep? Yeah, that’s the hustle for the fam because they must eat Shout to those born with a silver spoon Be like say they lost my own, malle no see for womb Papa na pastor one day, I had to ask “How come even though we fast, papa the money no dey fast Abi God be no Christian?” To anybody listening Make I yarn you this wisdom We up against the system You gotta stay persistent Omo, life no be muscle They tryna block your hustle Sometimes nobody loves you Warri no dey ever carry last, the worst na draw That’s why I hustle hard, I can’t go back to what I was before My number is, 0-8-0-1-2-3-4-7-9 Please retweet, my customer fit dey your upon timeline my n***a For this market when we dey so Na when him goods finish, they dey see as craze oh I just gotta hustle for the money I got bunch of people wey dey always look out for me Some of them wanna see me rising Some of them wanna see me falling The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all Some of them wanna see me rising Some of them wanna see me falling The hustle na the only price Little wonder when I give, I dey give my all Yeah, Jite just call me for Warri say area dey argue M.I. kill Erigga, na lie Erigga kill am, shuu I’m all about my goals dawg, forget where keeper dey Na pocket when no get money, ant dey stay inside dey All I see, jealousy, industry, enemies Pharacies for Warri, they be hating on me No respect for the Don, I dey watching my doings No matter who wins, brother you can can’t my influence Na I go do am later na him make fowl no fit fly like other birds This other verse na for my haters, like Bobrisky Guy man go dey behave like girl, dey judge me Follow Warri, area gossip mills If area fit kill Jesus, who be Reverend Father? Or Erigga, middle fingers up, una father Na wisdom, the way jealousy dey mostly come Na, “I’m happy for you” Na them be that oh, run Area
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire