AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Outro (Wrong Advice)
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
Daddy sit down Palour Mummy dey the Kitchen Junior Dey him room dey sit down dey listen To some paper boi flow But them no wan Know oo Wetin Paper boi they Tell am when the volume Low I dey give a wrong advice (wrong advise) I dey give ur daughter wrong advise (wrong advise) I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise) I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise) Who tell you say make u read Who tell u say work dey Who tell say igbo dey kill Make i give you update Drop out of school be a big fool Like uncle Luckie Carry ur Kpo smoke your Igbo From Monday to Thursday Life fast why nor slow am with some codein trips Blow all your money on crack And some mugada cheeks Oghene Forbid mehn Na which kind rap be this Human being open him mouth Dey yan like Cli_to_ris Later them go say na Erigga dey spoil the kids Even me nor go fit enter rap dey halla Cli_to_ris Daddy sit down palour Mummy dey the Kitchen Junior dey him room dey sit down dey listen To some paper boi flow But dem no wan Know Wetin paper boy dey tell am when the volume Low I dey give dem wrong advice (wrong advise) I dey give ur daughter wrong advise (wrong advise) I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise) I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise) Oh Lord! Oh Me No me Take your popsy Key go steal Use him ATM collect cash Carry 2 Okpo with big Yansh Before You go your house smoke like many wraps Of Igbo if your sister talk dash am plenty slap You fit still sell your mama single One na 20k Na your house you thief so police nor get any say Your pastor say you get demon Go ask am who he help Na igbo dey do you Make he dey mumu himself Una House help fit still help you fit some good b****** Your papa get money u go fit make am with no job Daddy sit down palour Mummy dey the Kitchen Junior dey him room dey sit down dey listen To some paper boi flow But dem no wan Know Wetin paper boy dey tell am when the volume Low Idey give dem wrong advice (wrong advise) I dey give ur daughter wrong advise (wrong advise) I dey feed Junior with wrong advise (Wrong advise) I dey give Nnkechi wrong advice (wrong advise) Oh Lord!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire