AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
God’s Design
par
ERIGGA PAPER BOI
Retour
Paroles
I remember those days when nothing dey pay KING paper!! Eh Day break every where burst na we dey play for the background Why you dey whine me na God design me IBU kun wa lori mi ore ofe walori mi... Small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin wey Ahhhhhh small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin I remember those days when nothing dey play And the bad man say hustle no go pay Na so dem chop witch and climb Mountain For my sake But God wet get power he don handle my case Handle my Back to chorus Paperboy Sugar daddy paper Mata way pikin no want make hin papa hear Las las na hin papa go settle am industry neva love me he con be like na swear if no be oluwa bros i for don lego now I remember when my hand cold Like craz man bloko*s ofcus everybody fly dem wan kill me with curse That year if you see me for them clifton compound i be like who Village people use hin pictures do hand fan dey break every burst now life don Stew forget food na Erigga na hin the babe wan chew Motivate your Self my guy na you I dey tell journey of A thousand miles begins with transport fare Back to chorus
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire