AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
The Book
par
Dr. Dre
Retour
Paroles
Intro: Person wey you nor know (Ye) Na him you dey call this one (Common) And something you don't know (Here we go Na Na Na...) That makes you a novice (Here we go now) Hook: They don't know wetin dey inside the book (Tell dem) They don't know wetin dey inside the book (Yo) They don't know wetin dey inside the book (Common...) But they judge the book by it appearance (Word up ye) Oh.......ohhh, (Word up) He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear for their eyes) Oh.....ohhh, (Yo) He go clear for their eyes Peter Clerance Rap: He go clear for their eyes Peter Clerance People who dey miss judge my appearance They don't know something dem no go ask question Dem go dey miss judge from distance Cos i gentle and most time no dey smile Don't means y'all should cla**ify me boring I be the definition true happiness My intention na to see the world happy Plenty cross on my shoulder the load so heavy Stressing up my mind giving me shoulder pain Na mad man dey smile where nothing dey funny Issues of life fit turn agbalagba puny Maybe that's the reason why they call me small boy They even call me tinnie gboko like say i be one Thank God i carry heavy weight deuterium I be the book you go need to carry for your chest Hook: They don't know wetin dey inside the book (ye) They don't know wetin dey inside the book (at all) They don't know wetin dey inside the book (They don't know) But they judge the book by it appearance (Yo!) Oh....ohhh He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear for their eyes) Oh.....ohhh, (Word up) He go clear for their eyes Peter Clerance Rap: Something about my life y'all need to comprehend Na for house dem born me nor be hospital I dey keep my cool no mean say i dey dull I fit do better than omoeta do (rest in peace Dagrin) I no you're looking me now with that gbejero eye's I'm not a bad baddo baddest am the Goodman I dey straight i dey calm i no dey brag men The whole world will feel me you go feel me too I dey waka for street no security So fresh so clean i ain't got no stain I'm not afraid about hate speeches Because if you really know me you no go yan pwaan Take the book make you read am make you know what's up Genesis to revelation am the real what's up I dey rap i dey sing what else you want from me I know the world love bad me i love good things Hook: They don't know wetin dey inside the book (They don't know) They don't know wetin dey inside the book (I swear) They don't know wetin dey inside the book (They don't know) But they judge the book by it appearance (Tell dem) Oh....ohhh He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear) Oh.....ohhh He go clear for their eyes Peter Clerance They don't know wetin dey inside the book They don't know wetin dey inside the book They don't know wetin dey inside the book But they judge the book by it appearance Oh....ohhh He go clear for their eyes Peter Clerance Oh.....ohhh He go clear for their eyes Peter Clerance Outro: Warri!!!!!! Dem go hear word Goodman Chill Cruz on the mix Ye Jfortune Big shout out to Dr Dre House10 studio wod'up Jay Hay i dey hail o Omolala make we give dem another design men Clerance peter Peter clearance Anyhow you call am Make it clear for their eyes men Haha ye... We dey kill any beat men More things dey come o Dem never see something Dem go halla men Warri! Warri!! Dem never hear word dem go hear word Dem go hear word Na so
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire