AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Precision
par
Davido
Retour
Paroles
My time and my energy I don't waste on nobody 'Cause I dey try sort myself And you go like sort yourself (Shekpe!) Na person wey get money dey carry shoulder gan Ẹ ni toba lowo laye lo ma n gbera gan oh And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi) Energy on point, we dey jam dey go See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh But I no send, I dey carry go Kan ma lọ gbe mi sọ wa, awa carry gan Aye yi o ni baje oh Maro lọ oh As I dey here oh, dey here I'm counting my blessings My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo Mo ni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo Make nobody come dey waste my time, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, yeah eh Na person wey get money dey carry shoulder gan Ẹ ni toba lowo laye lọ ma n gbera ga And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo Moni gẹgẹ shi gẹgẹ, iyo Make nobody come dey waste my time, iyo 'Cause I dey try sort myself, iyo Oya ka lọ, jia ma jaiye lọ, iyi Na person wey get money dey carry shoulder gan E ni toba lowo laye lo ma gbera ga And I dey move with precision I go carry you along Bebe n lọ Thank God say me I get God Oya eh Iwọ to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nowo ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ soke Iwo to ba lowo nọwọ ẹ soke No go think am, nọwọ ẹ soke Faraya ko nọwọ ẹ soke Jogodo sungba, nọwọ ẹ lọ My time and my energy, iyo I don't waste on nobody, iyo As I dey try sort myself, iyo So you for try sort yourself, iyo
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire