AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Barawo (Remix)
par
Davido
Retour
Paroles
Yo lo lo lo lo Bad Baddest! Oh no no no no no no Oh no no no no no no Yea Oh no no no no no no Shekpe I don tire to complain All of the matter and palava Wey don jaburata From Maraba, Alaba down to Costain Omo the people don taya Their strength e quench Patapa Won know the day now Wey the situation go change o Won know the day now Wey people go stop to hate o Won know the day now ah! Wey people go start to use their brain o Won know the day now Wey dey go stop use us play o Dem been para o (Gege) Angry mob dem killy barawo Back in Aba (Back in Aba) Burn e the body, dem do am like nama o Dеm konk him ogor o Wipe am 2 by 2 him japa o Fall for gutter o Olopa don show Everybody don kawa o Call him mama Olopa don show Evеrybody don japa o This country na wa (Yo lo lo lo lo) This country na wa (Ye le le le le le le) This country na wa (Yo lo lo lo lo) This country na wa (Ye le le le le le le) Chai Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Kpos! The masses they para Cos Raba no dey Every second Na hour of Rosy Politicians dey loot us Olopa dey shoot us Aboby try put call Say yawa mogbe Aai e dey weigh me sometime Say brother turn against his brother for life Say mother turn against her daughter But why I say i no hear you You tell me Kpor why Eight years ago My man Chine dem kpef am He say who say them know Say aboy dem lef am Them no gree shef am Fuel dey scarce Fuel dey scarce Dem set my boys On fire and Nobody gree quench am Dem been para o (Gege) Angry mob dem killy barawo Back in Aba (Back in Aba) Burn e the body, dem do am like nama o Dem konk him ogor o Wipe am 2 by 2 him japa o Fall for gutter o Olopa don show Everybody don kawa o Call him mama Olopa don show Everybody don japa o This country na wa (Yo lo lo lo lo) This country na wa (Ye le le le le le le) This country na wa (Yo lo lo lo lo) This country na wa (Ye le le le le le le) Chai Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Kpanisi Governor! Pkaniti niti dormornor Don’t know Make way Bad boys coming through Ajebo hustlers Kpos lifestyle Baddest!
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire