AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Question
par
Burna Boy
Featuring(s) : Don Jazzy
Retour
Paroles
Oh dem dey call me o Call me Don Jazzy again It's Don Jazzy again It's Don Jazzy ah Don Jazzy Just for the record, just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup Oya koma lo, waso o n play be e mo E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah Question, but dem no get answеr Question, but dem no get answеr Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer, answer, answer Boss like boss like we dey do There causing casala when we dey move I see green light when I look at you Cause I might take beef with you Na my cassava wey you dey look E be like say I know see wetin you do See when we go kerewa like Zule Zoo? Nkan to wuwon ni ko so o Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer, answer, answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?) Question, but dem no get answer, answer, answer Just for the record, just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire