AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
No Time
par
Bracket
Retour
Paroles
[Verse 1] No time hey. Na Bracket ley Ape Planet dey come dey ley Peter and Paul dey don kolo hey Na, na no time hey That's why I say make I yarn you story hey The thing, the thing wey dey vex me you hey For this world, the good dey die And for the bad, na dem dey survive See I don try make I ask God why E come be like I dey waste my time Oya everybody make una joli hey Make una throw una hands in the air Without Him some people go scatter your brain [Chorus] Na this thing wey dey make me (kolo hey x3) This thing wey dey make me (kolo hey x3) Oh-oh hey. Na this thing dey make me (kolo hey x3) [Verse 2] Beta thing, beta thing no dey last hey If you dey hear me no doubt me hey Believe me that na true 'tory hey Walahi everybody no time hey See out name na the Bracket ley Before we do dance-hall Happy Day But we don commot with Yori-Yori hey I say everybody make una dey joli hey Make una throw your hands in the air If you wan do good make you call God hey Cos without Him some people go blow off your brain. [Repeat Chorus] [Verse 3] Shey una dey see (una dey see) As Peter and Paul and Bracket dey Don dey go (dey don dey go) I remember when we do Igbedu Last Night dey don kolo Dem say, we know sabi sing hey Dem say na only dance we dey Dance hey We come bring back Busy Body hey Temptation dey say na copy-copy hey (na copy-copy hey) We go back again, we bring Do Me and Roll It hey With a good video wetin remain hey [Repeat Chorus] [Bridge] Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Everybody hey. Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Iye Omo no time hey Beta thing no dey last hey Na Bracket hey Peter and Paul dey don kolo hey Today na today If e dey do you yori-yori hey Cos everybody make una dey joli hey Make una throw your hands in the air If you wan do good make you call God hey
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire