AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Vote Not Fight
par
2Baba
Retour
Paroles
I hear them saying it is a do or die affair Do or die affair We don’t want nobody to come scatter ground for here Scatter ground for here Vote not fight, that’s what we wanting this year In this election time We want a peaceful atmosphere, eh Cos when two elephants fight Na the gra** dey suffer Gra** go dey suffer, gra** go dey suffer o Innocent people go dey run the cover The cover, еach other North and south go dey turn on each othеr Each other Instead make we fight ourselves Make we fight Ebola eh Instead of fighting corruption make e no dey Some people na to do make Naija no dey They running and running and they running everywhere So we see some disco in the air No matter wetin happen dem just don’t care Most of them no dey really live for here Dem don comeback again this year We no fear I hear them saying it is a do or die affair Do or die affair We don’t want nobody to come scatter ground for here Scatter ground for here Vote not fight, that’s what we wanting this year In this election time We want a peaceful atmosphere, eh Instead of to face politics, na to dancing shaba The only thing wey concern them na the raba All these complains I don dey fed up O o o o o o o……. o We don ravel that lane, see where we end up Hmmmmm So which kind naija you wan see How una want make e be Shey na naija wey things dey work Guy join hand make e no guck The youths of today, we gat a very big say It is our life, it is our future Woh woh woh, eh Oh oh, eh Woh woh woh, eh Woh woh, eh Future wey bright, na product of peace not war Votes not fight, election no be war Make una open una eye Because when e scatter, na innocent people go die One love I hear them saying it is a do or die affair Na superglue, araldite, anytin wey dey gum we suppose use gum Nigeria right now Thank you very much Do or die affair We don’t want nobody to come scatter ground for here Scatter ground for.. Thank you very much Vote not fight A word is enough for the wise That’s what we wanting this year Shine your eyes In this election time We want a peaceful atmosphere e
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire