AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Officially Blind
par
2Baba
Retour
Paroles
Chineke meh Chai, baby girl you dey enter my eye You dey blind me like sun rays And your love is overflowing, tellin' me what more can I say? So deeply, you the only one that gets me completely 24/7 girl I'm feeling you Monday to Sunday Chai, like henny like loud, e dey make me dey high I dey happy I dey proud Girl I can never have it any other way And that's the reason why me I dey say I'm officially blind Girl your love for me is so crazy I'm officially blind The way your loving me is blinding me I'm officially blind Baby this is no democracy I'm officially blind Na only you wey I dey see Na only you wey I dey look oh Me I don't really care wetin all these people dey talk for you matter Me and you with a bullet proof vest, we no send anybody kpata, kpata Love is blind, love is blind, but you open my eyes Every time you smile Chai, baby I will always be there No go, go dey fear, I'll cover you like canopy, see me over there All them talk na fallacy, them talk e no dey follow me And that's the reason why me I dey say I'm officially blind Girl your love for me is so crazy I'm officially blind The way your loving me is blinding me I'm officially blind Baby this is no democracy I'm officially blind Na only you wey I dey see Na only you wey I dey look oh I say na correct eye I take waka this waka But after I got you I blind kpata kpata Oche dom no dom no oda dom doka Anybody try you I go shoot the motherf**ker Ever blazing, you amazing You a blessing, heaven sentin' Complementing na your loving, be the main thing for my life And that's the reason why me I dey say I'm officially blind Girl your love for me is so crazy I'm officially blind The way your loving me is blinding me I'm officially blind Baby this is no democracy I'm officially blind Na only you wey I dey see Na only you wey I dey look oh I'm officially blind Girl your love for me is so crazy I'm officially blind The way your loving me is blinding me I'm officially blind Baby this your love dey sweetin' me I'm officially blind Na only you wey I dey see Na only you wey I dey look oh Spellz Listen
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire