AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Glasses Up
par
2Baba
Retour
Paroles
Party time Show time Cool DJ Jimmy Jatt You already know Guess who is in here 2Face Idibia, Burna Boy and of course Sound Sultan Yung Greyz I see you TeeY Mix Wanna see your hands up in the air Lemme see your gla**es up in the air We celebrating every night in the air So let the DJ put on the vibes in the air I need to back up off the wall Add or View Explanation – Sound Sultan Stop to dey dance For koro Bo si gbangba je a Jo jo Bo si gbangba je a Jo jo Bo si gbangba je a Jo jo Stop to dey move Like bolo Move your Bombom well o Move your Bombom well o Let the bombom Take control o Add Or Viеw Explanation – Sound Sultan I dey live my life So just lеave my Life I dey live my life As I want am Jumping over the Hurdles all by Myself I don't need no Storms now No be today E don tey wey Yarnsh don dey dey for back No be today E don tey when Jimmy Jatt don dey scratch e When I drop my album for ca**ette Girls dem dey fall in like confetti Now I am rich and I am fat and I no fit forget When I thinner pa** spaghetti o No forget emi ni baba no regret I no get any friend I no get enemy And na so we go dey progress Add or View Explanation – Burna Boy Mo reti e lana Manchester lomo gan Mo tun ri kan leni Arsenal lomo gan Mo reti e lana Manchester lomo gan Mo tun ri kan leni Arsenal lomo gan I need to back up off the wall Add or View Explanation – Sound Sultan Stop to dey dance for koro Bo si gbangba je a jo jo Bo si gbangba je a jo jo Bo si gbangba je a jo jo Stop to dey move like bolo Move your bombom well o Move your bombom well o Let the bombom take control o
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire