AJOUTER PAROLES
Top 100
Sorties d'albums
artistes
Communauté
Espagnol
Portuguais
Anglais
Correction Paroles
Summer Love
par
1da Banton
Retour
Paroles
Believe, Believe, Believe (chant) MICHON I been dey think say I too sabi (this love thing) Until dem break my heart oh I see (see sumtin) And now you dun dey show me love wey dey feel like true love, ye eh I dey see everything e dey be like true love But I no wan believe believe believe believe you Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer Love Ah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer Love urh urh Show me This love you dey show me I swear down I dey feel am Na Micheal Jackson Thriller oh no Lisa, I swear down she been do me I no go lie she been fool me E make me wan lose it Since u came into my life you make me fall in love Wetin u dey do me girlie me I never know I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor I say Okiemute dun rent house for my mind But I no wan believe believe believe believe you (believe oh) Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you ORIGINAL OH (vocalizing) Original 1da Banton, Deyyyah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer Love But I no wan believe believe believe believe you Say I no fit believe believe believe believe you Even when I wan dey believe believe believe believe you ey Say I no fit believe believe believe believe you It's STG ORIGINAL OH Dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer Love Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer Love
clip
Ton pseudo sera publié. Laisses les champs vide pour rester anonyme.
Soumettre
Modal title
×
Ajouter un média
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Se souvenir de moi
Mot passe oublié
Connectes-toi
M'inscrire