ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
The matter
par
Zlatan
Featuring(s) : Papisnoop
Regreso
Letra
Poco Lee (& Zlatan) It’s Mansa Jabulani Haha Wahala! (Ibile) Court!! All Cases has being adjourned till next week (AAstala) Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii) Zlatan Shey you don hear the matter? Abi you no get data They say pikin wey i born resemble Naira Marley We dey on top the matter As we dey on top the matter Na hin we hear another matter They say two papa post one pikin for children’s day We dey solve the matter (Ah happy children’s day) (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Say this one na big palava Ah But we go solve the matter Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter We go solve the matter Burna and David dey fight KRF make you solve the matter Dem say dem see condom for isolation center NCDC solve the matter (ah Abba Kyari) Igbo dey cure corona Rahman Jago dey on top the matter Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan? Call me jor make we solve the matter Dem say Mercy dey para Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother) Curfew meet Bobrisky for outside yesterday Na one judge wan judge the two matter (adsbygoogle = window.adsbygoogle || []).push({}); Ah Wo! see me see wahala Na who go solve the matter Too much Kasala Lawyer Kunle go solve the matter See me see wahala I order Shawarma, i see akara Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter Papisnoop Haa! Olosho fe wa wahala Mo do, O cum O gbe raba Shey mo jo Obi Cubanna Abi mo jo Jowizaza Yepaa Wo! E ye ma copy cat Eyin omo ase e ye wa wahala Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer Yepaa Aunty fe ji Airpod (Matter) Tenant do omo Landlord (Matter) Police dog ge omo solider je (Matter) Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter) Uber driver n lo learner (Matter) Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter) Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter) Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter) Oh sniiiff Zlatan See me see wahala Na who go solve the matter Too much Kasala Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa) See me see wahala I order Shawarma see akara Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter You get bitcoin matter Patricia go solve the matter *** na my padi, hinself sabi about the matter Ibile! Who go solve the matter? Their papa, their mama Kerewa, Kerejo (Ah Matter) Kereji, kerewa (Ah, ah Matter) Their papa, their mama
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse