ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
God Sent
par
Zee
Regreso
Letra
Oh Lord Oluwa loseyi, oh oh Vibez Zee on the beatin' Ooh-yayy, yayy-yayy Pikin wey no get helper suppose to get sense oh T'oba te'e mole, tun so fun won pe "brother, no vex oh" 'Cause some people dey, dem be enemies of progress oh Mama call me yesterday 'ku ojo meta she say "hello" But as young as I am, I get guys wey dey blao Show me your friend, I'll tell you who you are If you give them the chance, dem go do you anyhow Mare padi e je, sh'omo pe koda o But as I be street boy, e no mean say mio ni'wa rara Sheb'owo toh shey kishi sha, lomo'pe nwa, ah-ayy Uh-ayy, yeah-yeah Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Awade, de-de, ayy-ayy, awade Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah Awade, de-de, ayy-ayy, awade Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah Oju lomo n toh yo'nu Talika mo oun toh ba tan Olowo mo'ye iwon toh won K'Olorun maba ire ayo mi je No rich papa and no rich mama Sometimes I wonder why I come this life May be na me God send to make things right For my family with my melody I can hear them screamin' my name Oluwaloseyi, dem ah feelin' the wave I can picture the face Dem draggin' my cloth and dem sayin' "ooh-yeah" I no wan sing in vain Make bad belle no go ask say "wetin I gain?" Baba gbemi lowo soke Yeah, ooh-yeah Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Awade, de-de, ayy-ayy, awade Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah Awade, de-de, ayy-ayy, awade Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Eyin toh laye, e duro timi K'ala numi, ko wamiri Ofa aye, maje kobami So, I dey pray almighty Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de, de) Motide si e lorun, baba motide, ayy-yeah (moti de oh) Awade, de-de, ayy-ayy, awade Atide si e lorun, baba awade, ahh-yeah-yeah 'T plenty Aide, ayy-ayy-ayy Motide Zee on the Mix Bad boy
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse