ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Skreen Time
par
Worlasi
Regreso
Letra
Bamba kaskey kpum samana Kaskey kpum samana Every day you burry your face What sef you dey chase Cellular time You again, adey on your case You dawg all your kiddies for cellular time You making a scar wey nogo erase Gbele the scar wey nogo erase I got real love wey dey for your yard But you want fake love Korshie, norji Gimme my charger Ago pop till my eye kaka This screen Ebi my friend Be my padi My mommy My lover wey be my father Mm m3b3 nam ny3 charger Ago pop till my eye kaka This screen Ebi my friend Be my padi My mommy My lover wey be my father Ta fifia We dey scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday We dey scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type Mommy dey call Poppy dey call You cut the call Wey you dey scroll Ejust be love Wey den dey show But you fool too much sef to see the love Follow the crowd Follow it kpoo You dey type type dey like like Waiting for like You get the like still waiting for love How much more you need Before you go know say You dodge the love You go pop till your eye kaka This screen nobi your friend Be your padi Your mommy My lover nobi your father But still ahh You go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday We go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday What edey bore sef be say I wish you happy birthday for here You say what of IG Ago sound you for there If ebi you wey dey buy me my data for IG Now we get two lives Real life then screen life Which one be your real Screen life or real life Choose one Korshie Gimme my charger Ago pop till my eye kaka This screen Ebi my friend Be my padi My mommy My lover wey be my father Mm m3b3 nam ny3 charger Ago pop till my eye kaka This screen Ebi my friend Be my padi My mommy My lover wey be my father Ta fifia We go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday We go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday We go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday We go scroll, zoom am, type everyday Scroll, zoom am, type everyday Fake love we dey TAP everyday Scroll, zoom am, type everyday
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse