ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Plenty Loving
par
Wizkid
Regreso
Letra
[Verse 1] Same, and you know say Big Wiz I know, same E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I find you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetn me and you go chop I wan find you 'Cause I go love you jęję And I go give you make you sempe oh Hey, I go love you baby, sempe oh I'm all loving all on your touch, I wan pępę oh Shebi'wo ni mo fę fę oh Man no go use your love no gree tętę oh But you know sisi nęnę oh Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję [Pre-Chorus] I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go [Chorus] Girl I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving [Verse 2] Girl, nobody whine pass you And the things you dey do with your waist Girl e pass me than you (Yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo [Pre-Chorus] I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go [Chorus] Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving oh [Outro] Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Whine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Whine your body, mogbe
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse