ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
IDK
par
Wizkid
Featuring(s) : Zlatan
Regreso
Letra
[Wizkid] Eledumare na hin dey ginger me nicely Ohun oju ri, ko se so Ohun baba se, k'ose ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor I really wanna know your interest Money dey for my mind, I'm in business Many time dem try play my intellect And you know my shotta, man ah big the rest When you ready make you take the shot And you know wetin go happen, make we ginger next Sound, sound [Wizkid] Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Call my people make we dey tonight Make we fall in, make we all align Wan manya and feel alright Oh ah yeah oh I no mind how e be tonight No apologies tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Holla all my Gs tonight Sometimes naso e be sometimes [Zlatan] Ah Ibile B'osu oluwa ni shola Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola Aiye baje pelu VVS K'oma da fun bend down select ni TBS She tell me say she go leave if the love no lead to money Relationship wey money no dey, e go later boring E go later sour, e go later scatter She go serve you breakfast on a bigger platter I say that's why I pray every night and day That I get paid so I can slay Life show me pepper, many things I can't say Chance ti m'ori, m'ode take advantage Had no choice so I paid the price My agege bread, me I turn to slice All the dirty for my life, me I sanitize Moni shoe get size, better realize, better realize oh [Wizkid] Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan manya and feel alright Ah ah ahn Call my people make we dey tonight Make we fall in, make we all align [ Wizkid] Everybody fall in, oya just falling Big bad everyday calling E don tey, now e don turn kings Top feeling yeah my brother trust me E don turn king, everyday balling I no dey mind wetin come stop me Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger Any sound dey burst up the speakers Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi k'ose so On baba, se k'ose ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse