ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Who Born The Maga
par
Wande Coal
Featuring(s) : K-Switch
Regreso
Letra
[Wande Coal] Mo ni E fimile e je n jeun soke Ati boda e je n jeun soke Baba mama e jea jeun soke Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke As God don change my water to wine You wan come change am back to water Wey the person wey dey think say he fit stop my shine For your mind now I don turn to butter Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga [Wande Coal] Why you come dey find wetin no find you You put your mouth for wetin no concern you You be arsenal omo I be man you You come dey vex because we dey outshine you Eh I don't want to harm you No be threaten na the truth I dey yarn you Before my fans go gather off handle you You go think say na molue jam you Eh Omo I no dey fear you You wanna cross my path I double dare you Always in front but I see you in my rear view No dey worry ‘cause I always got a clear view Like a lion imma tame you Like a dog imma train you And if you misbehave imma chain you And if i chain you na wetin you go do As God don change my water to wine You wan come change am back to water Wey the person wey dey think say he fit stop my shine For your mind now I don turn to butter Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga [Kayswitch] [?] Keep on keeping it Keep on keeping it on Yes believe it Swagger like a rastaman And there's no deceiving it The reason is Kill em with the rhythm and we leave them with no [?] Money green so money need for the citizens Back off from sunlight Back off from sunlight Back off from sunlight As God don change my water to wine You wan come change am back to water Wey the person wey dey think say he fit stop my shine For your mind now I don turn to butter Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga Na who born the, who born the, who born the maga [Wande Coal] E fimile e je n jeun soke Ati boda e je n jeun soke Baba mama e jea jeun soke Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke E je jeun soke Je, jeun soke Soke
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse