ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Come My Way
par
Wande Coal
Regreso
Letra
[Intro] Helalo Wana keleshosa Fundemerikabara Won lo bi Wande Coal ah Beeni debo My name is Iskaba Wo ni fe lo Eh bidibidiboo oh my way Mm no fit oh Eh be ri jo zey Ayi no money dey When no money dey nobody send no eh Ayi [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way, hey [Bridge] When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when, no shingbain Mo sise mi o sun, no shingbain (Find money) When, when, no shingbain When the money no dey, no shingbain (Find money) When, when no shingbain I dey double hustle [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way [Verse] Iya godogbo ko godogbo Mushin ajina, mushin mo ti jina Mm Iya godogbo Eh olowo Mm, mo ti d'olowo Eh, mo ti d'olowo eh Na him lift me up eh E no give me up Na him send this money my way E no give me up (Olowo) I go find my way (I go find my way) Any day I go find my way Na God bless me my way Na Him send this money my way (Iskaba) Eh fashionista (Iskaba) Man a pull up Iniesta (Iskaba) Fiesta, fiesta (Iskaba) When I pull up, a fiesta (Iskaba) Eh fashionista Man a pull up Iniesta Fiesta, fiesta When I pull up, a fiesta (Iskaba) There's a melody In our heart In our heart There's a melody A mi-elody A melody in our heart Melody in my heart, me Me girl you win my heart You know we get level Will win, will win my heart mm Will win my heart mm The way you with my heart Eh bidibidibidiboo my Wi- with my heart Eh melo- Eh eh me- melo- Ayi zida [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I get wetin I wan use the money do when e come my way [Outro] Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh, ooh
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse