ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Tiwa's Vibe
par
Tiwa Savage
Regreso
Letra
Spellz Yeh yeh yeh Listen [Pre-Hook/Chorus] Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh Say the ginger go kill somebody oh [Hook/Chorus] If you want to touch my body oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” You gat to spend the money “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Bottles must to pop oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Help me spray the money oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Wetin be that wey dey ginger the player? Shayo, Shayo The bottles we pop na Moet Shayo ohh ohh, Shayo Omo na Shayo gallore Shayo ohh ohh, Shayo Some dey, dey sip Hennessy Shayo ohh ohh, Shayo Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey Shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh Self Paid, make the bottles pop oh 50 more for the back up oh If you no dey Shayo, make you comot oh If you no get money, make you comport oh [Pre-Hook/Chorus] Hennessy for my cup Henne' dey for body oh Shayo gallore, see, oju ti leri oh, yeh yeh All of girl, them bad, we go kill somebody oh, eh eh Say the ginger go kill somebody oh [Hook/Chorus] If you want to touch my body oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” You gat to spend the money “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Bottles must pop to oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Help me spray the money oh “Yeh yeh yeh yeh, yeh yeh yeh yeh” Wetin be that wey dey ginger the player? Shayo, Shayo The bottles we pop na Moet Shayo ohh ohh, Shayo Omo na Shayo gallore Shayo ohh ohh, Shayo Some dey, dey sip Hennessy Shayo ohh ohh, Shayo Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru Aunty Sikira, Broda Peteru
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse