ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Matrimony
par
Tiwa Savage
Regreso
Letra
We are gathered here now In holy matrimony, matrimony Holy matrimony, matrimony Oya swuwa Girl I’m ready what you waiting for Take it easy baby let’s see small ( easy) Give me jejely O da ka re baby give them softly softly ehn Slow and steady You are my freaking freaky Hoiiiin give me jejely I say who dey handle you (nobody) Who dey sample you (nobody) Who dey cuddle you (nobody) Say dem wan do you Ahey make dem dey there lane I say who dey handle you (nobody) Who dey sample you (nobody) Who dey cuddle you (nobody) Say dem wan do you Ahey make dem dey there lane Oya come and take this sugar all over all over I’m catching feelings oh baby All over You gat me falling all over all over As you give me jejely Oya come and take this sugar all over all over I’m catching feelings oh baby All over You gat me falling all over all over As you give me jejely [Verse 2: Tiwa Savage]| For the lips and one the neck yeah, kiss me properly Enemies wey dem want to dey vex we give them gradually ahey Give me ring I’ll be your property Tell your mummy daddy make them know (make them know) Say I want to give you loving on the low Mama try, give me ring I’ll be your property You say who dey handle me (nobody) Who dey sample me (nobody) Who dey cuddle me (nobody) Say them wan do me Ahey make dem dey there lane You say who dey handle me (nobody) Who dey sample me (nobody) Who dey cuddle me (nobody) Say them wan do me Ahey make dem dey there lane Oya come and take this sugar all over all over I’m catching feelings oh baby All over You gat me falling all over all over As you give me jejely Oya come and take this sugar all over all over I’m catching feelings oh baby All over You gat me falling all over all over As you give me jejely We are gathered here now In holy matrimony, matrimony Holy matrimony, matrimony
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse