ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Do Like This
par
Tiwa Savage
Regreso
Letra
Consequence Bounce through the fire Baby shake the bumbum Ehn ehn Bounce through the fire, Mystro sugar eh Baby shake the bumbum, Tiwa-Savage If you getti money, dey go wan calculate your pumpumpum yh If you getti money, dey go collaborate your flenjor o As I getti money, Me I want to gyrate and turn Na Na(jaiye) So I call Genevieve make she come party for London oyh O baby do like this Owo lo se koko Omoge do like this o ah Owo lo se koko Why you dey do like this oh ah O ti mo powo lo Shey koko Omoge do like this o ah Owo lo Shey koko Mystro sugar Bounce through the fire Baby shake the bumbum Bounce through the fire Baby shake the bumbum Tiwa-Savage As the gbedu dey give them the musical My body dey give them the physical And when the condition is critical Bobo get down on it African bad girl, Tiwa! Am the baddest, Singer! Na me dey them, Ginger! Wey dey make them, Tingerlin International lady o, International flavor Americana want her Oya gbefun leyo Lankan If you get money, dem go wan calculate your pumpumpum If you get money, dem go collaborate your flenjor eh As I getti money Me I want to gyrate an turn Na Na(jaiye) As dey no me for Lagos Naso dem dey feel me for London eh O baby do like this Owo lo Shey koko Do like this Owo lo shey koko o Why you dey do like this A bi o ti fa Igbo yo oo Baby do like this o ah Malo fa Igbo yo Mystro sugar Bounce through the fire Baby sake the bumbum well Bounce through the fire Baby sake the bumbum well Kojo I want to shake palm wine She want to dance and whine o Erima nice and fine (Erima nice and fine) Your body dey cause tension, aje E dey chook me injection (oh no) Obia goni connecti Abi you want the goody bag oh baby(jeje) International baby, International flavor Americana want her yh Oya gbefun Leyo kan kan If you get money, dem go wan calculate your pumpumpum yea If you get money, dem go collaborate your flenjor o As I getti money Me I want to gyrate an turn Na Na ehn So I call Genevieve make she come party for London Eh O baby do like this Owo lo se koko Omoge do like this o ah Owo lo se koko Why you dey do like this oh ah (Do Like This oo) O ti mo pe owo lo Shey koko Omoge do like this o ah (Do Like This oo) Owo lo Shey koko Mystro sugar Bounce through the fire Baby sake the bumbum well Bounce through the fire Baby sake the bumbum Consequence!
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse