ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Happy Happy
par
Timaya
Regreso
Letra
Happy happy, yeah yeah yeah Plikota, plikota, plikota wam (3x) See *** for you Anytime I see you happy happy oh And im happy happy yeah eh Girl na you wey dey make me dey mental Anytime time I see you im happy happy eh Im happy happy yeah yeah yeah This love is so true Girl ill do anything for you Na you dey make me Dey happy happy oh Girl I wanna be the one that make you wanna smile Girl I wanna be the one that make you wanna higher Baby take me to your house oh Let not fall apart Lets walk down the aisle girl I love you till I die Anytime I see you my body dey do yori yori Anytime when I dey with you It be like say dem play ogbono feli feli Take me to your house Lets not fall apart This love no go die and ill love you till I die The love I have for you Anytime I see you happy happy oh My baby happy happy eh eh Girl na you wey dey make me dey mental Anytime I see you Im happy happy eh Happy happy yo oh oh Baby girl na you wey go dey chop my money Na you wey children every time dey call their mummy Take me to your *** **** anywhere Oh oh oh oh And you no be the girl Anywhere wey you dey I go dey there Far or near, never anywhere No man go anywhere you dey there Girl I swear to dey there See na you be the person to make me whole Anytime wey I no see you E be like say my life dey low **** In ontop of the *** Pasusu zurkuma oh I say inna top of the yonkele oh oh Baby girl na you wey dey make my life dey sweeter If I no dey with you it be like say I drink Alomo bitters Say say say Inna ontop of the yo Pasusu zarokumo oh Inna top of the yonkule oh oh The love I have for you Anytime I see you happy happy eh My baby happy happy oh oh oh Girl na you wey dey make me remain high Anytime I see you im happy happy oh My baby happy happy oh oh oh See I don’t care if them say you mumu Baby I don’t care If you don friend my friend before Na you that I want eh Na you complete my life eh You make me happy happy oh oh Happy happy oh oh oh When I no get money Baby girl you go dey stand by me *** over me You want me to change body eh ah When I never get money You go dey dance for me Happy happy oh oh Im happy happy eh eh With you in my life My baby im blessed Everyday *** I swear ill be there I don’t need to get money oh I don’t need anything oh Im happy happy oh oh Im happy happy eh eh eh You dey by me Even the raining season dey by me When things go bad You still suji Im so happy happy oh oh Happy happy oh Everybody kirikota kirikota bam Kirikota w***ota krikota bam bam bam Kirikota kirikota bam W***ota w***ota W***ota bam When I no get money Baby na you go dey stand by me Im happy happy oh Im happy happy oh oh I am H A P P Y P P P P Y I am H A P P Y P P P P Y I am H A P P Y P P P P Y Happy happy oh oh oh oh
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse