ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Fall in Love
par
TClassic
Regreso
Letra
Intro Cla**ical Boy ( Shabalistic ) Mixnaija Entertainment Ye Seri Makaburi Oh Ye Ye Ye Mayorkun Baby ( Its Killertunes ) TCla**ic We used to play Hide and Seek, it was so Romantic And anytime you leave me girl e dey always be like say I sick ( o lo lo lo lo ) She’s just 19, and She dey burst my thing She be the only girl wey go fit gimme that kind thing ( Oh Ye Ye Ye ) Tell me something wey me i nor know, if love nor be so girl There is wahala ( there is wahala ) And your father sef na old soldier baby If i go pa** my boundary o, there is wahala ( there is wahala ) I nor fit lie for you, I don fall in love baby ( Baby oo ) I don fall in love, and anything i go fit buy for two I don fall in love baby ( Baby oo ) See But your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay See, can't get you out of my head See your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay E dey do like make we run awayyyyy Mayorkun She say, look at mi I nor be that kind person Me i nor dey beg person, on this kind matter o Ka to wi ka to fo mummy, the girl don grab my thing Oriburuku back to sender, pa** me my lighter ooo ooo Your mama don warn me say Say make i nor gbeff again Say if she nor look my face There is wahala ( there is wahala ) Girl come tell me say, Say make i nor talk to bae Say if i go fall for them There is wahala ( there is wahala ) See i don dey trip for you, i fall for you You push me to the wall, babay oo ( I don fall in love ) Alatishe lo ma atishe arare, ife re lo cover me oo baby oo ( I don fall in love ) ( TCla**ic ) But your mama dont want us to be, your daddy dont want us to stay Baby oo ( I don fall in love ) See your mama dont want us to be, baby oo ( I don fall in love ) She say, Tell me something wey me i nor know, if love nor be so girl There is wahala ( there is wahala ) ( Mayorkun ) Alatishe lo ma atishe arare, ife re lo cover me oo baby oo ( I don fall in love ) Teeq Mix Cla**ical Boy Look at me, i nor dey like jonze person See if i want tell person, i tell am say Cla**ical Boy Look at me, i nor dey like jonze person See if i want tell person, i tell am say Say, i nor dey like jonze person See if i want tell person, i tell am say Look at me, i nor dey like jonze person See if i want tell person, i tell am say Cla**ical Boy Cla**ical Boy
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse