ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Selense
par
Simi
Regreso
Letra
Lola geti work oh Entrepreneur international But na soso sleep Lola dey sleep Chima no gree open shop E say na hangover Na everyday oga dey shayo Dem say Simi why you too dey complain Tomorrow dey, forget today eh eh oh Igba o b'owo fun anybody laye Gbo temi o araye o Time na money (Oh selense) Time na life oh (Oh oh oh selense) Time dey run oh dey run oh Use am well (Oh selense) Time is precious (Oh oh selense) Every second oh (Oh oh oh selense) Time na gift oh oh oh oh Use am well oh selense My Sheri Sherifa baby O ni forever twentyone Before she know o o pe thirty (O sherikoko) She no do the tin wey she want to do Sheri alakori o Na so so procrastination o Dem say Simi why you too dey complain Tomorrow dey, forget today eh eh yi o Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye) Gbo temi o araye o Time na money (Oh selense) Time na life oh (Oh oh oh selense) Time dey run oh dey run oh Use am well (Oh selense) Time is precious (Oh oh selense) Every second oh (Oh oh oh selense) Time na gift oh oh oh oh Use am well oh selense Asiko laye o K'o fe san jaye (Oh selense) Time no go cut E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense) Make you telli Sarafina Johnny and Sikiratu (Oh oh selense) Make you tell Philomina Use am well (Oh selense)
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse