ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Somebody Baby
par
RudeBoy (Paul Okoye)
Regreso
Letra
Eh (eh) Eh (eh) O na na Eh Mama le, Mama Le She belong to somebody eh Mama le, Mama Le You belong to somebody eh Oh eh Na somebody baby Aih She be somebody baby eh Girl e dey pain me say you be somebody baby Tah O na o na My African Lady eh So come make I tell you Oh baby, my beautiful lady As you be somebody baby Asampete nwanyi I'm crazy Na who get Lady o (eh eh eh) If una dey together, hold on to your baby o (eh eh еh) And if that your boo misbehave, me sеlf I ready o (eh eh eh) My body ready o (eh eh eh) Money plenty o (eh eh eh) Everything dey ready o Mama Le She be somebody baby Mama le Somebody baby eh Now I wan rock the floor with somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh Mama Le She be somebody baby Mama le Somebody baby eh Mama le le le le Somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh That somebody Na that person wey go keep you company That somebody, no be gum body Anyhow wey you want am na join body (o na o na) I no go leave am, my liver deeper And e be like river Na who go fish am Cos na me dey fill am If the thing go bitter, we go put am sugar (o eh) She be somebody baby (o na o na) Now I know that I'm crazy So na who get the lady oh (eh eh eh) If una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh) And if that your boo misbehave, me self I ready o (eh eh eh) My body ready o (eh eh eh) Money plenty o (eh eh eh) Everything go ready o Mama Le She be somebody baby Mama Le eh Somebody baby eh Now I wan rock the floor with somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh Mama le She be somebody baby Mama le Somebody baby Mama le le le le Na somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh I'm in love eh With somebody's baby I know that I'm crazy Eh aih Na who get lady oh (eh eh eh) If una dey together, hold on to your baby o (eh eh eh) And if that your boo misbehave, me I ready o (eh eh eh) My body ready o (eh eh eh) Money plenty o (eh eh eh) Everything go ready o Mama le She be somebody baby Mama le Somebody baby Now I wan rock the floor with somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh Mama le She be somebody baby Mama le Somebody baby Mama le le le le Na somebody baby I'm in love with the baby but na somebody baby eh
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse