ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Audio Money
par
RudeBoy (Paul Okoye)
Regreso
Letra
Oh No! Na Audio! Oh No! (Rude!) Oh No! Na Audio! Oh No! (ehh-yeah!) Everybody rich for Instagram (listen!) Poor man?no?dey for Instagram?(at all!) E come be like say?na me start am (ehh-yeah) Living fake-life with cheap data E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio Slow down .. Slow down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio You wey dey form giveaway Your landlord dey chase you away Your family dem, you don sideline Owu dey blow you, you dey blow timeline Ten billion on flossing Too much money come be nothing So, turn down the volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perereh ehh Your body Dey shack eleleh, ehh-yeah Them dey there dey hail you Owu dey, dey slap you .. ehh! So-Slow down .. Slow down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio Who get ear, make they hear The life dem dey show, no be here They pick up the stones wey nobody throw them And build a mansion in the air Slow down, my brother .. Oh No! Calm down, my sister .. 'Cos dem money na just audio Account dey red perereh ehh Your body Dey shack eleleh, ehh-yeah Them dey there dey hail you Owu dey, dey slap you .. ehh! So-Slow down .. Slow down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself? Why you wan kpai yourself? Living fake la Vida Loca E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio E ma pariwo .. Dem money na just audio (Na audio) E ma pariwo oo .. Na just audio Oh No! Na Audio! Oh No! Oh No! Na Audio! Oh No!
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse