ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Die Young Cover (D.Y.C)
par
Roddy Ricch
Regreso
Letra
Intro : Hun , Blezzy Gale on this one .. Iku Jogede Na na na na na na na na Chorus : Me I no go die oh .. I go grow old Make a tell you how e go in abeokuta .. We just wan make a goal .. faster , faster Wether you be Chealsea or Backa Backa .. Say All of my people No go Die Youuung .. Wetin my ear don hear .. My eyes don see .. All these girls tell me make I chop kiss .. When me I dey reason why legends diee Quick ! .. V1: Gone are the days , I dey dey with my mummy .. All dem Haters tell me say , I no go make money Now my level don change , shóròpe eh o funny .. If all the girls see me now .. Dem go Sha a a out ! Make you no dey dull yourself..make you shaaarp ! Lifey too short to dey hate .. Broda Sm i i le ! Pop Hennessy eh .. Pop Rosey eh Emi Pelu awon Temi Ati Jonzie eh Iku Jo gede .. Iku Re di Iku Jor Ma Ló .. Mi ti Ready We no go ever meet again..Loruko Je eh su oh oh ! Ani Kama Pade Mor .. Kama Ré eh su oh oh ! Chorus : Me I no go die oh .. I go grow old Make a tell you how e go in abeokuta .. We just wan make a goal .. faster , faster Wether you be Chealsea or Backa Backa .. Say All of my people No go Die Youuung .. Wetin my ear don hear .. My eyes don see .. All these girls tell me make I chop kiss .. When me I dey reason why legends diee Quick ! .. V2: I give my people money..I dey make Dem happy Ale ma Lowo pupo oh , buh ashin gbadun eh ! Woni Blezzy Gale you always make us happy ! A le pe eh Lorukó .. u be daddy ! Look in my street n***a . My people feel me oh ! Dem no know say na real , won ro pé film nio ! As you dey Wire some money , make you invest oh! And if you like .. make u use everything flex oh ! Outro:No be every girl you see !..U go dey chop like Sardine ! .. some na winch ! .. some ... some .. na ogbanje eh ! After you chopi Finish .. she go finish your Destiny ! Am sorry my Broda you aff already Die Young oh No ! Chorus : Me I no go die oh .. I go grow old Make a tell you how e go in abeokuta .. We just wan make a goal .. faster , faster Wether you be Chealsea or Backa Backa .. Say All of my people No go Die Youuung .. Wetin my ear don hear .. My eyes don see .. All these girls tell me make I chop kiss .. When me I dey reason why legends diee Quick ! ..
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse