ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Dance
par
Rema
Regreso
Letra
XB Label Killa, Killa Oh my God, it's King Maroko Dance, baby gyal, make you dance for me Oh gyal I wan make you dance for me Give me dirty dance, make you move slowly, ah Wan give you my money Dance, baby gyal, make you dance for me, ah Wan make you dance for me This kind love wey you share with me, ah It dey sweet me for my body Balance, oh, ya balencio Balance, oh, ya balencio Wetin you want shey na Valentino Wetin you want shey na Valentino If I no guess baby I go goro If I no guess baby I go goro I no fit leave, this my lifе solo I no fit leave, this my life solo Gyal you arе the only one, only one If anyone take you, I turn hooligan You're the only one, man fit know Many gyal dem fake, you are the realest one You are so special, dem wanna show out in the zone Give you more than all them pearls Me I dey protect my queen You are na sweet, sweet, sweet, sweet, sweet, sweet love Sweet, sweet love This one na sweet, sweet love You dey give me peace Peace of You dey give me peace of mind, yeah Dance, baby gyal, make you dance for me Oh gyal I wan make you dance for me Give me dirty dance, make you move slowly, ah Wan give you my money Dance, baby gyal, make you dance for me, ah Wan make you dance for me This kind love wey you share with me, ah It dey sweet me for my body Oh, minha bébé (Hey-hey-hey) Baby [?] Oh, mamawé (Hey-hey-hey) Baby [?] Estou a sentir a tonga, tonga Desse teu body está a causar longa (Hey-hey-hey) Dá-me só uma folga, folga Bater nesse rabo like tonga (Hey-hey-hey) Oh, Madalena, deixa sentir (Hey) Oh, Madalena, deixa p'ra mim Estou a sentir a tonga, tonga Reco-reco-reco like Bonga (Hey-hey-hey) Dá-me só uma folga, folga E verás como é que é o meu boy Rema (Another banga) Balança, balança pior (Hey-hey-hey) Balança, balança pior Eu sei que queres el Valentino Se não tiver, vou emprestar dinheiro They way you dance, you go rock with me, oh They way you dance, you go rock with me, oh They way you dance, you go rock with me, oh They way you dance, you go rock with me, oh Dance, baby gyal, make you dance for me (Oh-hey-hey) Oh gyal I wan make you dance for me Give me dirty dance, make you move slowly, ah (Yeah-yeah) Wan give you my money Dance, baby gyal, make you dance for me, ah (Oh, Killa) Wan make you dance for me (Dance, dance) This kind love wey you share with me, ah (Oh, Killa, Killa) It dey sweet me for my body Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake Shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake Oh Gémeos, hey Oh, Famoso, hey
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse