ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Same Energy
par
Prettyboydo
Regreso
Letra
Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Money come, money go kpa kpa kpa Everyday kpo kpo kpo Money come, money go kpa kpa kpa Everyday kpo kpo kpo Streets no dey show mercy No dey come my side come dey form Messi Brother for my side we no dey wear jersey Till the day a n die, my street go still rep me Ahhhh Shey na mugu dey write for my head Come dey reason na me wey dey jonze Keep the love, make una gimme the kpa Ogbeni pls leave me alone My level go cancel your level, my power go strike out your power You no go fit My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me My city treat me like a champion But me I no dey really like attention-tension Cos na the money wey dey talku talku When you get am, dey go chopu knuckle chopu knuckle If you no get am, dey go talku talku No be fiction fiction Bros you dey better pay attention-tension Now they feel me like na Shina Peters Representing all the realest n When I dey, nobody give me dinner Where dem dey when momma dey hospital Ogbeni make dey clear my road No obstruct me from my vision vision Always standing on our toes, our enemies dem dey for mission mission Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Na the same energy wey you give to me You go keep am now, when you see me Shey na mugu dey write for my head Come dey reason na me wey dey jonze Keep the love, make una gimme the kpa Ogbeni pls leave me alone My level go cancel your level, my power go strike out your power You no go fit My level go cancel your level, my power go strike out your power See you no go fit
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse