ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
KRITIKAL
par
Plato
Regreso
Letra
What we have here now is almost a lackadaisical, no, laissez-faire political system Anybody can do what he likes and the more you steal, the less the punishment today Armed robbery is on the increase Because of unemployment Because of poverty in the midst of plenty Because of frustration of the youths Because of general disenchantment and a state of hopelessness Kritikal o, Kritikal Situation Kritikal o, Kritikal Wetin we dey face If e no be government E go be citizen (ye) If e no be money matter o E go be racism, ah ahn You see oga Titus, we go like to fight for our rights but owu dey bite us o Kritikal o, Kritikal, ah ah ah ah ye Rent is due, I need to pay Omo anifowose Girl dey para, money no dey Guys dey hala, wetin dey Who I go blame Nobody! What is your name Nobody! They wanna put me in the grave I say na money I dey chase Young boy carry heavyweight o Say, they thief mineral resources (Carry am go) Carry am go journey Che re kambia since morning o No gallivant no dulling o Who go defend me when I need When my government sleep Who go defend me when I need When na police dey kill person It is Kritikal o, Kritikal Situation Kritikal o, Kritikal Wetin we dey face If e no be government E go be citizen, ye If e no be money matter o E go be racism, ah ahn You see oga Titus, we go like to fight for our rights but owu dey bite us o Kritikal o, Kritikal, ah ah ah ah ye Don’t mess with my mama Don’t mess with my sister Don’t mess with the girl them If you no fit get game Understand where you dey so Kritikal matter, Kritikal situation Kritikal lifestyle We have to hustle for dollar Don’t go be hurting our brother and sister Don’t try it o Ye ye ye ye ye ye, ah ah ahn Ah ahn If e no be If e no be If e no be ah ah ahn If e no be If e no be one thing, e go be another The youths have to take their country back themselves They are the voters Those who are sixty-five and above, we are only five percent of the population Ninety-five percent must organize tactfully And throw the five percent to the back seat, where they belong (Wake them up)
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse