ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Kalakuta
par
Peruzzi
Regreso
Letra
Manma ribaribari Ehn ehn That is the federal ministry now has warned that Due to what we are seeing E choke! Eh eh, eh-eh eh Choke Norris Manma ribaribari Yebaba, yebaba, yebaba, yeba Nah me wey, me wey dey give dem jara (jara) Me I no like wahala (rara) Me I no like to enter, till dem open for me (Biri bang bang) You wey, you wey dey kariala, abi? You nah son of father Oshey, you nah Larry gaaga, abi? E go shock you, e go shock you Mo fa kalaku for kalakuta Ah, right now I'm brutal As in, it will move like a puta I go bloody shoot hеr, with a bazooka E go go skrrrrrr when e shoot her Nah you dеy, nah we dey loot am You wan dey, I go substitute am 'Cause I'm brutal, f**kin' brutal Still, no wahala, ehn ehn No wahala Me I no like wahala But if you halla, me I go halla, ehn ehn No wahala Yehh, no wahala Say me I no like wahala But if you halla, me I go halla, abi? Manma ribaribari eh Ganja dangbana Manma ribariba yoyoyo Choke norris Manma ribaribari eh Ganja dangbana (ganja dangbana) Manma ribariba yoyoyo Oh, you say you no go believe me Say you get the level wey go finish me I do my own, you still dey mimmick me You copy finish, you wan delete me So if there's one thing I realise Mandem get scope but me I wise And yes dey don try to put their hands Inside my eyes But dem realise Mo fa kalaku for kalakuta Ah, right now I'm brutal As in, it will move like a puta I go bloody shoot her, with a bazooka E go go skrrrrrr when e shoot her Nah you dey, nah we dey loot am You wan dey, I go substitute am 'Cause I'm brutal, f**kin' brutal Still, no wahala, ehn ehn No wahala Me I no like wahala But if you halla, me I go halla, ehn ehn No wahala Yehh, no wahala Say me I no like wahala But if you halla, me I go halla, abi? Manma ribaribari eh Ganja dangbana Manma ribariba yoyoyo Choke norris Manma ribaribari eh Ganja dangbana (ganja dangbana) Manma ribariba yoyoyo Who say make dem play am? DJ who say make you play am?
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse