ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Talk talk
par
Omar Sterling (Paedae)
Regreso
Letra
Intro: Mugeez Yeah, I know... Oh f**king damn, ha No time I like to ? instead Burn dem ? dem mussi mad inna dem head Inna real life Yeah! You neva know Yeah you know You know! Yeah you know Hook 2× They say i dey smoke too much They say i dey f**k too much Me I say you dey talk too much E bi you be holy pass God? Verse: Mugeez Me I say dey talk Still a packing dak di nero Pounds Sterling, Dollar and Euro Gyaldem nuff, champaign ruff, badman never play zero Sum bwoy wan friend, mi nuh need yuh Wen di gyaldem sweet like Nido We dey suck, we dey ? , e no be thе kiss oo Deezy making money yeee uh-oh Deezy go carry a gyal yeeee uh-oh Me I say you dey tweet too much W'abɔ dam? I say you dеy pose too much (Instagram) How much wey you mek this year? E be champagne me i dey suck no be bear I no dey live ma life for another to learn I no be Holy no be Ghost but I dey burn, burn Verse : Omar Sterling I can't feel my face Smoked announced today to announce the wake and bake It's all laughter over here, save the hate But don't mistake, don't mistake This no be single, e be mixtape The haze go make you daze for days Amsterdam the place to be. That be where we dey Ibiza summer days, if you can relate Commey catch white girl live Pamela for house PS we dey play Records straight Sunshine is always funtime Buss a buss you know we buss rhymes Forget punchline it' crunch time We hungry when it's lunch time We angry please combine Purple, Shanga, White Widow, South Diesel make see Pae, why you always rap about weed? Cos you are slow, I vow to turn you to a gee So please, please follow ma lead Puff, puff pass Our girls hot hot pass Boys dey talk talk pass But we no dey hear We always overseas we no dey here We from the ghetto you know say we nuh know fear
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse