ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Soundtrack of My Life
par
Olamide
Regreso
Letra
She know what it is She know what it is She know what it is Baba god don upgrade us big time If we dey sound like regge If we dey sound like juju Before I know we come want To dey sound like blues eh ah Soundtrack of my life But I thank god now We don dey sound so good Discussion no dey for this one Wey god dey do eh ah Soundtrack of my life T’oloun o ba ti yo osuka ni ori wa Agbodo fi ipa yo Tori ni mo se cana nigbati Won fimi pa lo Toba to asiko ati sui ho idi a lanu Na why I handle my issue Si owo oba iyanu See sunday and Saturday I dey Out there I’ll be hustling But memi dey complain Pe mi o wale wa sun ile Mi o kin se omo ashabo actually But mogbodo ja fun ori ara mi Opolo lati calculate Kosi oju to ri ire ri ti ko ri ibi Omo ale lo ma ri inu ti koni bi Am so happy pea won temi wa nibi Toba mo bo sen lo Dem go tell you how the thing be Those wey beem hate me They all they dey for me now Different record labels Dey be for me now Anything I ask god n aim Dey be for me now No be as things be for before E be for me now If we dey sound like regge If we dey sound like juju Before I know we come want To dey sound like blues eh ah Soundtrack of my life But I thank god now We don dey sound so good Discussion no dey for this one Wey god go do eh ah Soundtrack of my life Gbogbo nkan toju ba ri Se lenu ma fi patan Osha tiri bo sen lo ilefo mi ti yato Mon pose fun paparazzi swagger po Melo lo fe ya tan Aye nlo an to Ayimoye producer ti mo man be Fun beat tele Oloun ti fi cabasa soke Isoro mi di ipetele Obe ti jino tan adanu won fe to la Toba ti danwo pelu awon kan Koma danwo pelu ola Ati oku ati aye mi odi owo Oloun bayi Mo gbadun bi soundtrack Mi sen dun Lowolowo bayi This one na god grace Money no fit buy am Am feeling so high like 2face I wanna sing chai Bin sowo ma jere mi o beleja yan Kilo tun ku leyin kin de rin Kin de ma yan Jesu lo fun mi ni igboya bi ti lion Layi ni ogun arinya lowo gan Mile je ayan If we dey sound like regge If we dey sound like juju Before I know we come want To dey sound like blues eh ah Soundtrack of my life But I thank god now We don dey sound so good Discussion no dey for this one Wey god go do eh ah Soundtrack of my life Ayimoye ise ti eyan ti se Ti won sanwo workmanship Yet omo boy kept smiling On the hardship I for don give in into some silly things But am not cheap Even when people be dey call me Black sheep Gone are those days wey I dey regret My whole life Package don change ever since the day I found christ Some things go happen now I go just laugh Knowing fully well that they won’t last Without gold or medal on my neck I am shining Marketer never pay me Yet I am smiling Okan eyan ni igbagbo eyan Kon se whining Gist to all those that never wanna See me grining Those wey beem hate me They all dey be for me now Different record label Dey be for me now Anything I ask god n aim Dey be for me now No be how things be before E be for me now If we dey sound like regge If we dey sound like juju Before I know we come want To dey sound like blues eh ah Soundtrack of my life But I thank god now We don dey sound so good Discussion no dey for this one Wey god go do eh ah Soundtrack of my life But I thank god now We don dey sound so good Discussion no dey for this one Wey god go do eh ah Sound track of my life We dey sound like reggae We dey sound like hip hop Even dey sound like juju All we know is it's sounding good Is sounding good Is sounding good All we know is it's sounding good
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse