ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
Gapa
par
Olamide
Regreso
Letra
As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa As you dey make me dey gapa Oya I rest like the police Baby anyway you whine na royal boy Eh you gat them feeling like they know me You gat me feeling you gat me feeling Like sey I too get mouth As you dey see me dey gapa gapa Na you dey make me dey gapa gapa As you dey see me dey see me dey See me dey gapa na because of you girl Some boys dem don dey think on How I go carry the low sugary kan If I no fit carry am kin kan See as I dey hit my chest like king kong When I for kan kan ni caro I swear I dey feel your kind of parol Erima you fit ask your guy your saro You fit say I no feel you gat na shalo Nba ko jo rara ko jo You no get two head but oyato jor You make other girls dey put hand for jaw You too bad beigu oyionjo You dey fly but you no get wings You dey shine pass those wey dey Wear ten blinks I guess there’s a misery behind this things For person to get girl like you No be beans Oya I rest like the police See the way you whine her royal bodies You gat them feeling like a novice And you gat me feeling gat me feeling Like say I too get mouth I say you see me dey gapa gapa Na you dey make me dey gapa gapa As I say you see me dey see me dey gapa Na because of you girl Even if you carry po You are number one Make you just dey carry go Cos iwo loba won You are hard you are hard Like fire you burn Your beauty is enough glue To them one one They say roof is beauty but this muah You are too sweet I no know How you do am Wo bi mo sen gbon lete mo feel e Tim ba lie mi o paro ara mi mo kill yen You no be fake you be gidi gangan Wa show me le if you gidi gangan I no go take you play if you be toy gun I love you bi aja se love egungun bogo No be your fault na fine you fine I done go check the register And I sign the sign When other girls dey frown Na smile you smile Them dey show like tv Like star you shine Oya I rest like the police See the way you whine her royal bodies You gat them feeling like a novice And you gat me feeling gat me feeling Like say I too get mouth I say you see me dey gapa gapa Na you dey make me dey gapa gapa As I say you see me dey see me dey gapa Na because of you girl See after the rain people need the sun Is like after the pain we all need some joy See girl after my day I need a someone Who really cares to bound me with the Other support it might be the top of the roof And be watching the moon Imabi ina the room we go just dey smush Imabi straight to the club While I rock with you We make close to great nation Now what you do Am ain’t other guys no am not like them Men trying woo you cos Dey are just like them If na tonji omi am a grown omi I get plenty sarewa wey I fit control in But no be now wey I don get you You dey sweet my belle cos ogeju If you be rice and you no get stew With immediate effect ma ko eje ju Oya I rest like the police See the way you whine her royal bodies You gat them feeling like a novice And you gat me feeling gat me feeling Like say I too get mouth I say you see me dey gapa gapa Na you dey make me dey gapa gapa As I say you see me dey see me dey gapa Na because of you girl Ilefo to bad Ilefo to bad Ilefo to bad Ilefo to bad Ilefo to bad Ilefo to bad Eh eh eh As you dey see me dey gapa As you dey see me dey gapa As you dey see me dey gapa
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse