ENVIAR LETRAS
Top 100
Lanzamientos de álbumes
Artistas
Comunidade
Francés
Portuguese
Inglés
Corrección Letra
2010 Light Up
par
M.I Abaga
Regreso
Letra
When we ask our government o When dem go give us light Dem say na 2010 We don dey wait 2010 since then But now the waiting must end Cos 2010 don show oh oh oh Oh oh oh I want to be like moses,eh Show my people dem to the promise land But then i notice something People wey try am don dey underground I see dem i ja Look dem from far Me i fear this government people Rise up naija Raise your apa Tell thеm you are tired of the еvil E don tey wen fela don go o E don tey wen fela don go o So the leaders are after the dough Choose themselves like mini mani mo Tumbo tumbo baskelebe See dem eye like dey shak kelebe See dem pickin dey comot kelebe Poor man pickin dey rush olele I see dem i ja Look dem from far Me i fear this government people Rise up naija Raise your apa Tell them you are tired of the evil Ehn ehn gbogbo owo lo n kolobi Won de tv won soro gidi Se wo ni,s’emi ni A mo na gidi We dey follow follow dem like zombie Shey na today(na today) Wey we dey wait(we dey wait) Go buy candle….go buy candle Shey na today(na today) Wey we dey wait(we dey wait) E lo r’abela E lo r’abela o I see dem i ja Look dem from far Me i fear this government people Rise up naija Raise your apa Tell them you are tired of the evil Yes boss,m.i with the flow boss No more yes bosses its no boss No boss so long you scope us Why you eat green like locust So your ma**es live low cost Hunger,poverty choke us You say there’s a new plan for us There’s no light,how you gonna show us All man just fighting,thinking,fuel rising ,money sinking Phcn so blinking, phcn to the fighting I keep on singing, writing People voting, we coping Country broken, leaders heartless Open my eyes, still darkness Its about that time that i spit that rhyme that can touch that mind Who can tell that friend who can take that stand we can reach that end Put your lighters up They can't fight us down Light up naija this 2010 the futuristic sound Cos 2010 don show oh oh oh Oh oh oh I want to be like moses,eh Show my people dem to the promise land But then i notice something People wey try am don dey underground I see dem i ja Look dem from far Me i fear this government people Rise up naija Raise your apa Tell them you are tired of the evil ***** Shey na today(na today) Wey we dey wait(we dey wait) Go buy candle….go buy candle Shey na today(na today) Wey we dey wait(we dey wait) E lo r’abela e lo r’abela o
videoclip
Tu nombre será publicado. Deje los campos en blanco para permanecer en el anonimato.
Enviar
Modal title
×
Insertar medios
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Recuérdame
Contraseña perdida
Conectarte
Registrarse